Praisetrigger a sensational fast rising gospel music minister has put people to the dance floor in Thanksgiving to God with his brand new single titled “Welu Welu” featuring the Prince of Niger Delta, Prince Dr Asu Ekiye.
Welu Welu is a thanksgiving praise song, appreciating God for the unlimited Blessings of life.
Download Welu Welu produced by Favekeyz.
Listen & Download “ Praisetrigger – Welu Welu Ft. Asu Ekiye ” below:-
Lyrics: Welu Welu by Praisetrigger Ft. Asu Ekiye
(Praisetrigger)
Call: Na You be God oo eeh, I go praise You welu welu
Resp: You be my God oo eeh, I go praise You welu welu
Call: Na You be God oo eeh, I go praise You welu welu
Resp: You be my God oo eeh, I go praise You welu welu
Call: Ihe Nna m mere m eeh, O di m mma eeh, Chukwu nyere m ndu aah, I’ve come to praise You welu welu
Resp: You be my God oo eeh, I go praise You welu welu
Call: Call: Na You be God oo eeh, I go praise You welu welu
Resp: You be my God oo eeh, I go praise You welu welu
Call: Onye O nyere ndu ngwa kubara Ya aka
Resp: Welu welu
Call: Welu welu
Resp: Welu welu
Call: Okpo ubo kpobara Ya ubo
Resp: Welu welu
Call: Welu welu
Resp: Welu welu
Call: Igbo Hause Yoruba
Resp: Welu welu
Call: Come let us praise Him
Resp: Welu welu
Call: Akwa Ibom ayaya
Resp: Welu welu
Call: Come let us praise Him
Resp: Welu welu
Call: Na Him be God oo eeh, make we praise am welu welu
Resp: You be my God oo eeh, I go praise You welu welu
Call: Na You be God oo eeh, I go praise You welu welu
Resp: You be my God oo eeh, I go praise You welu welu
(Prince Asu Ekiye)
I go praise You Father, because na You be my God oo
Ancient of days oo Father, na You I go praise oo God. 2x
Call: You dey make me dey swanga
Resp: Eeeh
Call: You dey make me dey yanga
Resp: Eeh
Call: Everyday I just dey boboli
Resp: Eeeh
Call: Boboli boboli in Your Name
Resp: Eeh
Everyday I call Your Name, You just dey show Your splendor
Even if I have a thousand tongues I cannot praise You enough
(Native language)
Call: For oversize favour
Resp: Welu welu
Call: We’ve come to praise You
Resp: Welu welu
Call; Unlimited blessings
Resp: Welu welu
Call: We’ve come to praise You
Resp: Welu welu
Call: Academic excellence
Resp: Welu welu
Call: We’ve come to praise You
Resp: Welu welu
Call: For the breathe of life
Resp: Welu welu
Call: We’ve come to praise You
Resp: Welu welu
Call: Na Him be God oo eeh, make we praise am welu welu
Resp: You be my God oo eeh, I go praise You welu welu
Call: Na You be God oo eeh, I go praise You welu welu
Resp: You be my God oo eeh, I go praise You welu welu
(Praisetrigger)
Call: Oya, I say welu welu
Resp: Welu welu, Iyoo… welu welu 8x
Feel free to share this song and follow us on our social handles @gospelgiantng for more updates
FOR INQUIRIES, MUSIC UPLOADS & PROMOTION TO YOUR DESIRED AUDIENCE CALL/WHATSAPP: 09014236107
Super invincible, really!